Difference between revisions of "bullet"

Line 8: Line 8:
 
<sm2>Pcm-ng-bullet.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bullet.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bullet.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-bullet.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 2
 
* Frequency rank in NSC treebank: 2032
 
* Frequency in raw corpus: 80
 
* Frequency rank in raw corpus: 2398
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Di ting wey dey comot for gun when dey shoot am.
+
# Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun [[mouth]] when de shoot am.
#: {{ux|dv|Police say dem no use real '''bullet''' to drive people. |(bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)}}
+
#:{{ux|dv|Police say dem no use real '''bullet''' to drive people. |(bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)}}
#: {{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}}
+
#:{{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}}
# Someting wey students dey carry enter exam hall make de fit take do [[wayo]].
+
#Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do [[wayo]] pass exam.
#: {{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(He/she entered the exam hall with a leaked examination paper.)}}
+
#:{{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)}}
#: {{ux|dv| Person wey dey  carry '''bullet''' enter exam no be wetin better pikin. | (NSC_Onwuegbuzia-2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}}  
+
#:{{ux|dv|Person wey dey  carry '''bullet''' enter exam no be better pikin.| (NSC_Onwuegbuzia-2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}}  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:27, 19 May 2021

Naija

Etymology

From: English bullet

Pronunciation

  • búlɛ̀t

Play Play

Noun

  1. Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun mouth when de shoot am.
    Police say dem no use real bullet to drive people.  — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
    De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
  2. Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do wayo pass exam.
    E carry bullet enter inside exam hall.  — (NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)
    Person wey dey carry bullet enter exam no be better pikin.  —  (NSC_Onwuegbuzia-2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)

Synonyms

Translations

  • English: bullet, exam malpractice