Difference between revisions of "bullet"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
# Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun [[mouth]] when de shoot am. | # Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun [[mouth]] when de shoot am. | ||
− | #:{{ux|dv|Police say dem no use real '''bullet''' to drive people. |(bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)}} | + | #:* {{ux|dv|Police say dem no use real '''bullet''' to drive people. |(bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)}} |
− | #:{{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}} | + | #:* {{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They will shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}} |
#Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do [[wayo]] pass exam. | #Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do [[wayo]] pass exam. | ||
− | #:{{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)}} | + | #:* {{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)}} |
− | #:{{ux|dv|Person wey dey carry '''bullet''' enter exam no be better pikin.| (NSC_Onwuegbuzia_2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}} | + | #:* {{ux|dv|Person wey dey carry '''bullet''' enter exam no be better pikin.| (NSC_Onwuegbuzia_2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 15:59, 10 April 2022
Naija
Etymology
From: English bullet
Pronunciation
- búlɛ̂t
Noun
- Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun mouth when de shoot am.
- Police say dem no use real bullet to drive people. — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
- De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground. — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They will shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
- Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do wayo pass exam.
- E carry bullet enter inside exam hall. — (NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)
- Person wey dey carry bullet enter exam no be better pikin. — (NSC_Onwuegbuzia_2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)
Synonyms
Translations
- English: bullet, exam malpractice