Difference between revisions of "bullet"

Line 14: Line 14:
 
#:* {{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They will shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}}
 
#:* {{ux|dv|De go shoot di ting, di ting no go enter, di '''bullet''' go fall for ground. |(IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They will shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)}}
 
#Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do [[wayo]] pass exam.
 
#Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do [[wayo]] pass exam.
#:* {{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)}}
+
#:* {{ux|dv|E carry '''bullet''' enter inside exam hall. |(He/she went into the exam hall with an incriminating material.)}}
#:* {{ux|dv|Person wey dey  carry '''bullet''' enter exam no be better pikin.| (NSC_Onwuegbuzia_2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}}  
+
#:* {{ux|dv|Person wey dey  carry '''bullet''' enter exam no be better pikin.| (A person who engages in exam malpractice is not a good child.)}}  
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 18:34, 30 April 2023

Naija

Etymology

From: English bullet

Pronunciation

  • búlɛ̂t

Play Play

Noun

  1. Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun mouth when de shoot am.
    • Police say dem no use real bullet to drive people.  — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
    • De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They will shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
  2. Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do wayo pass exam.
    • E carry bullet enter inside exam hall.  — (He/she went into the exam hall with an incriminating material.)
    • Person wey dey carry bullet enter exam no be better pikin.  —  (A person who engages in exam malpractice is not a good child.)

Synonyms

Translations

  • English: bullet, exam malpractice