bullet

Revision as of 13:33, 13 January 2021 by EmekaFelixO (talk | contribs) (→‎Naija)

Naija

Etymology

From: English bullet

Pronunciation

  • búlɛ̀t

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 2
  • Frequency rank in NSC treebank: 2032
  • Frequency in raw corpus: 80
  • Frequency rank in raw corpus: 2398

Noun

  1. Di ting wey dey comot for gun when dey shoot am.
    Police say dem no use real bullet to drive people.  — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
    De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
  2. Someting wey students dey carry enter exam hall make de fit take do wayo.
    E carry bullet enter inside exam hall.  — (He/she entered the exam hall with a leaked examination paper.)
    Person wey dey carry bullet enter exam no be wetin better pikin.  —  (NSC_Onwuegbuzia-2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)

Synonyms

Translations

  • English: bullet, exam malpractice