bullet

Naija

Etymology

From: English bullet

Pronunciation

  • búlɛ̀t

Play Play

Noun

  1. Di ting wey dey kill person wey dey comot for gun mouth when de shoot am.
    Police say dem no use real bullet to drive people.  — (bbc__82603, The police said they did not use live bullets to disperse people.)
    De go shoot di ting, di ting no go enter, di bullet go fall for ground.  — (IBA_04_Alaska-Pepe_MG__93, They shot the thing, it would not go in; the bullet would fall to the ground.)
  2. Someting wey students dey carry enter exam hall make de take do wayo pass exam.
    E carry bullet enter inside exam hall.  — (NSC_2021, He/she went into the exam hall with an incriminating material.)
    Person wey dey carry bullet enter exam no be better pikin.  —  (NSC_Onwuegbuzia_2021, A person who engages in exam malpractice is not a good child.)

Synonyms

Translations

  • English: bullet, exam malpractice