Difference between revisions of "cane"
EmekaFelixO (talk | contribs) |
|||
Line 4: | Line 4: | ||
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== | ||
− | * | + | * kên |
<sm2>Pcm-ng-cane.f.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cane.f.ogg</sm2> | ||
<sm2>Pcm-ng-cane.m.ogg</sm2> | <sm2>Pcm-ng-cane.m.ogg</sm2> |
Revision as of 12:23, 11 August 2021
Naija
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kên
Noun
Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translation
- English: cane
Verb
- Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
- If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up. — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
- Sey person dey nack.
- When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy. — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)
Synonym
Translation
- English: to flog, to have sex with