Difference between revisions of "cane"

Line 11: Line 11:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
+
* Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
 
:* {{ux|dx|E get some pikin wey e be sey '''cane''' no dey fit cure deir [[crase]].|(NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)}}
 
:* {{ux|dx|E get some pikin wey e be sey '''cane''' no dey fit cure deir [[crase]].|(NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)}}
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 13:00, 25 November 2021

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English cane

Pronunciation

  • kên

Play


Noun

  • Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
  • E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase.  — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)

Synonym

Translation

  • English: cane

Verb

  1. Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
  • If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up.  — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
  • Sey person dey nack.
  • When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.  — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)

Synonym

Translation

  • English: to flog, to have sex with