Difference between revisions of "cane"

Line 21: Line 21:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
# Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
 
# Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
#:* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)}}
+
#:* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(Flogging can make an unserious student become studious.)}}
 
# Sey person dey [[nack]].  
 
# Sey person dey [[nack]].  
#:* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present, di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}}
+
#:* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present, di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}}
  
 
====Synonym====
 
====Synonym====

Revision as of 18:59, 30 April 2023

Naija

Alternative Form

Etymology

From: English cane

Pronunciation

  • kên

Play


Noun

  • Small stick wey de dey make from plant wey de dey use wipe person body when e do anyhow.
  • E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase.  — (Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)

Synonym

Translations

  • English: cane

Verb

  1. Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
    • If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up.  — (Flogging can make an unserious student become studious.)
  2. Sey person dey nack.
    • When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present, di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.  — (In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)

Synonym

Translations

  • English: to flog, to have sex with