Difference between revisions of "cane"
(→Verb) |
(→Verb) |
||
Line 20: | Line 20: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
− | + | * Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting. | |
#:* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)}} | #:* {{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)}} | ||
− | + | * Sey person dey [[nack]]. | |
#:* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} | #:* {{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} | ||
Revision as of 15:48, 25 November 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kên
Noun
- Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translation
- English: cane
Verb
- Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
- If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up. — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
- Sey person dey nack.
- When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy. — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)
Synonym
Translation
- English: to flog, to have sex with