Difference between revisions of "cane"

Line 20: Line 20:
  
 
===Verb===
 
===Verb===
#Make person take tiny stick rope pepper anoder person or ting.
+
#Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
#:{{ux|dv|I go '''bulala''' you o.|(Egbokhare_2020, I am going to flog the hell out of you!)}}
+
#:{{ux|dv|If student no gree serious for class, teacher go '''cane''' am and fiam e go wake up.|(NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)}}
#Sey man sabi [[nack]] with woman.  
+
#Sey person dey [[nack]].  
#:{{ux|dv|Dem dey talk am sey men wey no get shishi sabi '''bulala''' pass [[hegoat]].|(NSC_Abonyi 2020, It is a common saying that poor men are more virile than Casano
+
#:{{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}}
  
 
====Related forms===
 
====Related forms===

Revision as of 14:58, 8 July 2021

Naija

Etymology

From: English cane

Pronunciation

  • kân

Play


Noun

Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.

E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase.  — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)


Synonym

Translation

  • English: cane

Verb

  1. Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
    If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up.  — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
  2. Sey person dey nack.
    When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.  — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)

=Related forms

Synonym

Antonym

Translation