Difference between revisions of "cane"
(→Verb) |
|||
Line 25: | Line 25: | ||
#:{{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} | #:{{ux|dv|When man take strong eye tell e wife sey e go '''cane''' am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy.|(NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)}} | ||
− | ==== | + | ====Synonym==== |
*[[nack]] | *[[nack]] | ||
− | + | ||
− | |||
====Translation==== | ====Translation==== | ||
+ | *English: ''to flog'', ''to have sex with'' |
Revision as of 15:00, 8 July 2021
Naija
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kân
Noun
Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translation
- English: cane
Verb
- Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
- If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up. — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
- Sey person dey nack.
- When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy. — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)
Synonym
Translation
- English: to flog, to have sex with