Difference between revisions of "cane"
(→Naija) |
(→Noun) |
||
Line 11: | Line 11: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | * Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow. | |
:* {{ux|dx|E get some pikin wey e be sey '''cane''' no dey fit cure deir [[crase]].|(NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)}} | :* {{ux|dx|E get some pikin wey e be sey '''cane''' no dey fit cure deir [[crase]].|(NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)}} | ||
====Synonym==== | ====Synonym==== |
Revision as of 13:00, 25 November 2021
Naija
Alternative Form
Etymology
From: English cane
Pronunciation
- kên
Noun
- Tiny stick wey de dey make from plant dey use wipe person body when e do anyhow.
- E get some pikin wey e be sey cane no dey fit cure deir crase. — (NSC_Abonyi_2021, Recalcitrant children do not necessarily change their behaviour even if flogged regularly.)
Synonym
Translation
- English: cane
Verb
- Make person take di small stick wey be from plant wipe anoder person or ting.
- If student no gree serious for class, teacher go cane am and fiam e go wake up. — (NSC_Abonyi_2021, Flogging can make an unserious student become studious.)
- Sey person dey nack.
- When man take strong eye tell e wife sey e go cane am for e pikin present di one wey no code go think sey daddy want beat mummy. — (NSC_Abonyi 2021, In a bid to sell a dummy to his kids, a man may harshly tell his wife that he is going to flog her.)
Synonym
Translation
- English: to flog, to have sex with