Difference between revisions of "carry"

Line 11: Line 11:
  
===Verb===
 
===Verb===
====Transitive====
 
# Make person take someting from where e dey.
 
# Make person take someting from where e dey.
 
#:* {{ux|dv| Go '''carry''' food for kitchen. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Go and take your food from the kitchen.)}}
 
#:* {{ux|dv| Go '''carry''' food for kitchen. |(NSC_Onwuegbuzia_2021, Go and take your food from the kitchen.)}}
Line 25: Line 24:
 
#:* {{ux|dv|We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey '''carry''' and spread di Lassa disease. |(bbc__33635, We are working with traditional rulers and other prominent people that will sensitize the people on how Lassa disease is spread by rat.)}}
 
# Make woman get belle.
 
# Make woman get belle.
#:* {{ux|dv|And dat belle I must '''carry''' am. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, I must get pregnant.)}}
+
#:* {{ux|dv|And dat belle I must '''carry''' am. |(KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, And that pregnancy, I must conceive it.)}}
 
# Make person win someting.
 
# Make person win someting.
 
#:* {{ux|dv| Wait! who '''carry''' am? Di girls abi na di guys? Di girls! |(deuber__2019, Wait! Who won? The girls or the boys? The girls!)}}
 
#:* {{ux|dv| Wait! who '''carry''' am? Di girls abi na di guys? Di girls! |(deuber__2019, Wait! Who won? The girls or the boys? The girls!)}}
 
#:* {{ux|dv|Last season, wetin you '''carry'''? |(PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)}}
 
#:* {{ux|dv|Last season, wetin you '''carry'''? |(PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)}}
 +
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[take]], [[collect]], [[hold]]
 
* [[take]], [[collect]], [[hold]]

Revision as of 16:08, 27 September 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From: English carry

Pronunciation

  • kárì

Play Play

Verb

  1. Make person take someting from where e dey.
    • Go carry food for kitchen.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Go and take your food from the kitchen.)
    • No forget your phone, carry am follow body.  — (NSC_Onwuegbuzia_2021, Don't forget your phone, take it along.)
    • Carry your banga soup.  — (PRT_01_Banga-Soup_MG__129, Get your banga sauce.)
  2. Make person hold someting.
    • E never ready to carry responsibility.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__42, He is not yet ready for responsibilities.)
    • Who go go carry am?  — (ENU_06_After-School-Lessons_DG__107, Who will go and pick him/her?)
    • E go still release di oil wey e carry.  — (IBA_24_Mummy-Debbie_DG__59, It will still release the oil it contains.)
    • E no vex or carry wetin happen for mind.  — (jw__18975,He did not get angry or took what happened to heart.)
  3. Make person or someting get someting for body.
    • E don carry coro.  — (Egbokhare_2020, He has contracted coronavirus.)
    • We dey work with traditional rulers and oda ogbonge tori pipo wey go teach di pipo to stop am onto say na rat na im dey carry and spread di Lassa disease.  — (bbc__33635, We are working with traditional rulers and other prominent people that will sensitize the people on how Lassa disease is spread by rat.)
  4. Make woman get belle.
    • And dat belle I must carry am.  — (KAD_14_Stephen-Silas-Betting_DG__73, And that pregnancy, I must conceive it.)
  5. Make person win someting.
    • Wait! who carry am? Di girls abi na di guys? Di girls!  — (deuber__2019, Wait! Who won? The girls or the boys? The girls!)
    • Last season, wetin you carry?  — (PRT_03_Football_DG__42, Last season, what did you win ?)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: take, contract, conceive, carry, contain, win