coconut water

Naija

Alternative forms

Etymology

From English coconut water

Pronunciation

  • kòkònɔ́twɔ̀tá


Noun

  • Water wey dey for inside coconut.
  • No drink coconut water. E dey make person no know book.  — (Egbokhare_2020, Do not drink coconut water because it makes someone to be unintelligent.)

Related forms

Translations

  • English: coconut water.