Difference between revisions of "come"
(→Naija) |
(→Verb) |
||
Line 15: | Line 15: | ||
#:* {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)}} | #:* {{ux|dv|Just '''come''' back. |(ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Mah I go '''come''' back, |(IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)}} | #:* {{ux|dv|Mah I go '''come''' back, |(IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)}} | ||
− | #Sey man | + | #Sey man water rush comot for e body as e dey [[nack]] or do [[soapy]]. |
+ | #:* {{ux|dv|As man dey '''come''' sharp sharp na so [[bulala]] medicine begin [[reign]]. |(NSC_2021, The frequent cases of premature ejaculation has led to an increase in the sales of aphrodisiacs.)}} | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''come'', ''then'' | * English: ''come'', ''then'' | ||
+ | |||
===Auxiliary=== | ===Auxiliary=== | ||
# Sey person show for somewhere | # Sey person show for somewhere |
Revision as of 17:03, 27 August 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From: English come
Pronunciation
- kɔ̂m
Verb
- Sey person return from where e go before.
- Just come back. — (ABJ_NOU_02_Gimba-Lifestory_MG__34, Just return.)
- Mah I go come back, — (IBA_07_Na-Love_DG__300, Let me return.)
- Sey man water rush comot for e body as e dey nack or do soapy.
Translations
- English: come, then
Auxiliary
- Sey person show for somewhere
- Who come for French? — (ENU_03_School-Fees-And-French-Exams_DG__176, Who comes from a French country ?)
Word wey de show wetin or how someting lead to anoder ting.
- E tall pass all of us, e con huge, e con get muscle, e con fine, e come fresh. — (WAZL_14_Kulele-Zone_DG__85, He is taller than everyone; he looks huge and muscular, and very handsome.)