Difference between revisions of "comot"

Line 17: Line 17:
 
#:* {{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
 
#:* {{ux|dv|I wan '''comot'''. |(ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)}}
 
#:* {{ux|dv|True true, the sun no '''comot''' for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier. |(jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)}}
 
#:* {{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, According to Mr Aremu, Nigeria can not recover from the ecomony, if they don't pay their workers well)}}
+
#:* {{ux|dv|According to Mr Aremu, Nigeria no go fit '''comot''' from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well. |(bbc__11502, Mr Aremu noted that Nigeria may not recover from recession without increasing workers' salaries.)}}
 
# Sey woman remove [[belle]] e get.
 
# Sey woman remove [[belle]] e get.
 
#:* {{ux|dv|Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go '''comot''' because deir belle soft. |(BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)}}
 
Revision as of 15:49, 27 August 2021

Naija

Etymology

From: English come and out.

Pronunciation

  • kɔ̀mɔ̑t

Play Play

Transitive Verb

Sey person carry body waka go anoder place or remove someting from somewhere.

  • Di study show say even though men dey comot dia mind from sex as dem dey old, na relationship wey dey old pass one year dey make sex tire women most times.  — (bbc__38677,The study reveals that while the sexual urge declines for men as they age, for women it is when a relationship lasts longer than a year that theirs start to decline.)
  • If any of dem don dey get this kind mind or dey ‘eye’ person wey no be their husband or wife, make dem quick comot am for mind.  — (jw__45136, If persons have such thoughts or are coveting another person's spouse, they should uproot the thought without any delay.)

Intransitive Verb

  1. Sey person carry body waka go or someting come go from where e dey before.
    • I wan comot.  — (ABJ_GWA_10_Steven-Lifestory_MG__184, I want to leave.)
    • True true, the sun no comot for the whole day until Israel people finish Canaan and their soldier.  — (jw__9332, Unbelievably, the sun did not set the entire day until the Israelites had defeated Canaan and her soldiers.)
    • According to Mr Aremu, Nigeria no go fit comot from 'economy recovery' if dem no dey pay workers well.  — (bbc__11502, Mr Aremu noted that Nigeria may not recover from recession without increasing workers' salaries.)
  2. Sey woman remove belle e get.
    • Some women now, if de get belle, de go say if de take water leaf, di belle go comot because deir belle soft.  — (BEN_07_Child-Spacing_DG__115, Some women now abort a pregnancy by consuming water leaf while the foetus is few weeks grown.)

Serial Verb

Di solider beat life comot di guy  —  NSC_Tella_2020, The solider beat the guy to stupor.)

Related forms

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: get out, forget