Difference between revisions of "confirm"
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Naija) |
EmekaFelixO (talk | contribs) |
||
Line 22: | Line 22: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | * [[ogbonge]], [[original]], | + | * [[ogbonge]], [[original]], |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 18:53, 22 July 2021
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: confirm
Pronunciation
- kɔ̀nfâm
Adjective
- Someting wey make sense die.
- As tings really be.
- Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: right, correct, original
Verb
- Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
- Oldman go confirm di tory wey Tunde talk — (Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)
- We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori. — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)
Antonyms
Translations
- English: verify