Difference between revisions of "confirm"

Line 28: Line 28:
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''right'', ''correct'', original''
+
* English: ''right'', ''correct'', original'', ''actual''
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===

Revision as of 18:54, 22 July 2021

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: confirm

Pronunciation

  • kɔ̀nfâm

Play Play


Adjective

  1. Someting wey make sense die.
    • oboy na confirm tin o.  — (Egbokhare_2020, Men, it's original.)
    • De dey sell confirm jeans for Dugbe.  — (NSC_2021, Good jeans are sold at Dugbe.)
    • Di guy na confirm lecturer.  — (NSC_Tella_2020, The guy is a good lecturer.)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (NSC_Legbeti_2020, The man is lecherous!)
  2. As tings really be.
    • Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria.  — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: right, correct, original, actual

Verb

  • Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
  • Oldman go confirm di tory wey Tunde talk  — (Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)
  • We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori.  — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)

Antonyms

Translations

  • English: verify