Difference between revisions of "confirm"

Line 14: Line 14:
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
# Someting wey make sense [[die]].
 
# Someting wey make sense [[die]].
#:* {{ux|dv|[[oboy]] na '''confirm''' tin o. |(Egbokhare_2020, Men, it's original.)}}
+
#:* {{ux|dv|[[oboy]] na '''confirm''' tin o. |(Egbokhare_2020, Bro, it's original.)}}
#:* {{ux|dv| De dey sell '''confirm''' jeans for Dugbe. |(NSC_2021, Good jeans are sold at Dugbe.)}}
+
#:* {{ux|dv| De dey sell '''confirm''' jeans for Dugbe. |(NSC_2021, Good jeans are sold at Dugbe.)}}
#:* {{ux|dv|Di guy na '''confirm''' lecturer. |(NSC_Tella_2020, The guy is a good lecturer.)}}
+
#:* {{ux|dv|Di guy na '''confirm''' lecturer. |(NSC_2020, The guy is a good lecturer.)}}
#:*{{ux|dv|Di man na '''confirm''' [[hegoat]]ǃ|(NSC_Legbeti_2020, The man is lecherous!)}}
+
#:*{{ux|dv|Di man na '''confirm''' [[hegoat]]ǃ|(NSC_2020, The man is lecherous!)}}
 
# As tings really be.
 
# As tings really be.
 
#:* {{ux|dv|Na 178 pipo '''confirm''' dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. |(bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)}}
 
#:* {{ux|dv|Na 178 pipo '''confirm''' dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. |(bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)}}
Line 32: Line 32:
 
===Verb===
 
===Verb===
 
* Make de [[look put]] for matter make de see if e be as de talk sey e be.
 
* Make de [[look put]] for matter make de see if e be as de talk sey e be.
:* {{ux|dv|Oldman go '''confirm''' di tory wey Tunde talk |(Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)}}
+
:* {{ux|dv| Oldman go '''confirm''' di tory wey Tunde talk.|(Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)}}
:* {{ux|dv|We still dey try reach NSCDC to '''confirm''' dia side of di tori. |(bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)}}
+
:* {{ux|dv| We still dey try reach NSCDC to '''confirm''' dia side of di tori. |(bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)}}
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====

Revision as of 11:17, 8 June 2022

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: confirm

Pronunciation

  • kɔ̀nfâm

Play Play


Adjective

  1. Someting wey make sense die.
    • oboy na confirm tin o.  — (Egbokhare_2020, Bro, it's original.)
    • De dey sell confirm jeans for Dugbe.  — (NSC_2021, Good jeans are sold at Dugbe.)
    • Di guy na confirm lecturer.  — (NSC_2020, The guy is a good lecturer.)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (NSC_2020, The man is lecherous!)
  2. As tings really be.
    • Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria.  — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: right, correct, original, actual

Verb

  • Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
  • Oldman go confirm di tory wey Tunde talk.  — (Egbokhare_202, My father will verify what Tunde said.)
  • We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori.  — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)

Antonyms

Translations

  • English: verify