Difference between revisions of "confirm"
(→Verb) |
|||
Line 34: | Line 34: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make de [[look put]] for matter make de see if e be as de talk sey e be. | * Make de [[look put]] for matter make de see if e be as de talk sey e be. | ||
− | :* {{ux|dv| Oldman go '''confirm''' di tory wey Tunde talk.|( | + | :* {{ux|dv| Oldman go '''confirm''' di tory wey Tunde talk.|(My father will verify what Tunde said.)}} |
:* {{ux|dv| We still dey try reach NSCDC to '''confirm''' dia side of di tori. |(bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)}} | :* {{ux|dv| We still dey try reach NSCDC to '''confirm''' dia side of di tori. |(bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)}} | ||
Revision as of 20:58, 28 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From English: confirm
Pronunciation
- kɔ̀nfâm
Adjective
- Someting wey make sense die.
- Someting wey be surebanker
- • No worry just come, item 7 na confirm. — (Don’t worry, just come, food is guaranteed.)
- As tings really be.
- Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: right, correct, original, actual
Verb
- Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
- Oldman go confirm di tory wey Tunde talk. — (My father will verify what Tunde said.)
- We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori. — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)
Antonyms
Translations
- English: verify