Difference between revisions of "confirm"

 
(18 intermediate revisions by 6 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
+
* [[confam]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Borrowed from English confam
+
From English: ''confirm''
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* kɔ̀fâm
+
* kɔ̀nfâm
 
<sm2>Pcm-ng-confam.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-confam.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-confam.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-confam.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 0
 
* Frequency rank in NSC treebank: inf
 
* Frequency in raw corpus: 620
 
* Frequency rank in raw corpus: 553
 
 
The word is used more in written texts than orally.
 
  
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
confam: right, correct, original -- Definition in Naija?
+
# Someting wey make sense [[die]].
 
+
#:* {{ux|dv|[[oboy]] na '''confirm''' tin o. |(Bro, it's original.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| De dey sell '''confirm''' jeans for Dugbe. |(Good jeans are sold at Dugbe.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
+
#:* {{ux|dv|Di guy na '''confirm''' lecturer. |(The guy is a good lecturer.)}}
#: {{ux|dv|Oboy na '''confam''' tin o. |(Men, it's original.)}}
+
#:*{{ux|dv|Di man na '''confirm''' [[hegoat]]ǃ|(The man is lecherous!)}}
 
+
# Someting wey be [[surebanker]]
====Derived forms====
+
#:* {{ux|dv| • No worry just come, item 7 na '''confirm'''. | (Don’t worry, just come, food is guaranteed.)}}
 
+
# As tings really be.
 
+
#:* {{ux|dv|Na 178 pipo '''confirm''' dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. |(bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)}}
====Synonyms====
 
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
 
 
 
====Antonyms====
 
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
 
 
 
====Translations====
 
* English: right, correct, original
 
 
 
 
 
 
 
===Adverb===
 
confam: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:114)
 
#: {{ux|dv|'''Confam'''! |(bbc__26112, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|INEC result na '''confam''' one - UK goment |(bbc__57271, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:14)
 
#: {{ux|dv|Di health ministry '''confam''' say two pipo get di virus and 17 pipo don die. |(bbc__35150, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Her family '''confam''' say she die peacefully for house for early in di morning. |(bbc__55750, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:12)
 
#: {{ux|dv|Kano Police command '''confam''' to BBC Pidgin say tests '''confam''' say na insecticide kill di girls. |(bbc__61837, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Promoter Eddie Hearn sef '''confam''' to BBC say tok-tok dey happun now ontop undercard match for women. |(bbc__84193, __no translation__)}}
 
# compound:svc (frequency:8)
 
#: {{ux|dv|UN mission don '''confam''' say one of dia peacekeeper don kpai for dia attack. |(bbc__96692, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Facebook wan make goment begin regulate dem Facebook '''confam''' say hackers steal informate of 29 million users |(bbc__48449, __no translation__)}}
 
# conj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Local police commander Tadese Amenu '''confam''' give BBC say di 'prophet'dey under police custody. |(bbc__64167, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|For 2011, Kemi Adeosun even use dis same certificate become Finance Commissioner for Ogun State south west Nigeria, according to Premium Times Minister of Finance Kemi Adeosun still neva '''confam''' or deny weda na fake certificate she use to enta goment but National Youth Service Corps  on Monday announce say dem go investigate di mata . |(bbc__49646, __no translation__)}}
 
# compound:svc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Police parade the thirty-nine years old two days afta dem '''confam''' say dem don arrest three suspects ontop di mata. |(bbc__82543, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Police PRO Jimoh Moshood '''confam''' give BBC Pidgin say Police don invite Senate President to answer to accuse against am from confessions of di 5 gang leaders we arrest. |(bbc__73142, __no translation__)}}
 
# case-compound:svc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Na on Sunday dem call off di strike, say na to '''confam''' say dem receive letter fron federal goment to call di Minimum wage Tripartite meeting on di 4th & 5th of October. |(bbc__71468, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|After you alert me, I make calls to '''confam''' say yes kasala happun for di area but we no fit reach DPO since yesterday because network poor for dat side, so we no fit '''confam''' pipo wey die or loss but as soon as we get dat one i go contact una. Na so DSP Shehu tok. |(bbc__181, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
 
 
 
====Antonyms====
 
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
 
 
 
====Translations====
 
* English: no definition
 
 
 
 
 
 
 
===Noun===
 
confam: no definition -- Definition in Naija?
 
 
 
 
 
# - (frequency:26)
 
#: {{ux|dv|Na 178 pipo '''confam''' dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria. |(bbc__69654, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police '''confam''' kidnap of Sampson Siasia mama Siasia dey beg 'free my mama' |(bbc__82351, __no translation__)}}
 
# nmod (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Nigeria Army Nigeria army '''confam''' on Sunday say three members of Shiite Muslim group don die and two of dem soldiers wound for one fight on Saturday. |(bbc__72963, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Nigeria Emergency Management Agency - NEMA '''confam''' to BBC say three pipo die and plenti pipo wound and those wey wound dem dem carri dem go hospital. |(bbc__73024, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Police tok-tok pesin Nnamdi Omoni '''confam''' to BBC Pidgin say, di girl die afta her loverman strangle her to death, just like di one wey happun before. |(bbc__82747, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Community Development Chairman for Rumuolumeni, Sunny Odum '''confam''' to BBC Pidgin say gunmen kill eight pipo for Mgbuo-Odohia village around 10pm on Saturday night. |(bbc__26043, __no translation__)}}
 
# case (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Di signature dem wey we '''confam''' na 5.34% inside di total number of registered voters for di constituency and therefore e no make wetin law talk to do referendum. Na so im talk. |(bbc__1797, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Cameroon Army tok-tok pesin, Didier Badjeck of '''confam''' give BBC Pidgin say na 23 pipo including two army officers die afta Ambazonia fighters open fire wit Cameroon soldiers for Wum on Saturday. |(bbc__24270, __no translation__)}}
 
# nsubj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|For August, UK Metropolitan Police '''confam''' give BBC Pidgin say dem dey investigate her as dem no give am permission before she go appear for di BBNaija show. |(bbc__50002, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di club and Leicestershire police '''confam''' say Thailand billionaire, Vichai Srivaddhanaprabha, and four oda pipo wey dey inside di helicopter no survive di crash. |(bbc__33580, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di tori pesin wey BBC tok to also say villagers dem wey dey stay near Jelli '''confam''' say dem hear gunshots and also see as di military men dem dey run for dia life. |(bbc__39046, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di family bin don begin dey prepare to bury di dead body before dem kidnap am Police for inside Imo state - southeast Nigeria '''confam''' Friday say dem don arrest two men wey go tiff di deadi bodi of one old woman inside Owerri. |(bbc__34349, __no translation__)}}
 
# dep (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|One pesin die and stray bullet reach anoda pesin wey get wound, Rivers State Police Command tok tok pesin Nnamdi Omoni '''confam''' to BBC Pidgin. |(bbc__78776, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Head of Department for Accident and Emergency RSUTH Dr Lawson Ndu '''confam''' to BBC Pidgin say five pipo na im dem bin come di hospital afta di gas explode for di kitchen side of Port Harcourt Mall and na around 4-5pm dem bring dem come. |(bbc__55546, __no translation__)}}
 
# amod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Daily Graphic Ghana Police '''confam''' say dem arrest eight pipo which dey include one 80 year old man who dey lead some separatist group for Volta Region who wan declare independence give dema body on May 9. |(bbc__26772, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Bayelsa State commissioner for health, Professor Ebitimitula Nicholas Etebue say dem don carry sample of di virus go World Health Organisation  laboratory for Dakar, Senegal make dem true-true '''confam''' say na monkeypox. |(bbc__19279, __no translation__)}}
 
# case-nmod (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Di police oga for di district '''confam''' to BBC say, di goats dey detention, but say im no go open mouth tok more about di mata. |(bbc__37316, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Pesin wey tok for army '''confam''' to state TV say di plane belong to Iran, and say all those wey dey inside, na Iranian citizens. |(bbc__81149, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
+
* [[ogbonge]], [[original]],
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
+
* [[fake]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: no definition
+
* English: ''right'', ''certain'', ''correct'', ''original'', ''actual''
 
 
 
 
  
 
===Verb===
 
===Verb===
confam: to verify -- Definition in Naija?
+
* Make de [[look put]] for matter make de see if e be as de talk sey e be.
 
+
:* {{ux|dv| Oldman go '''confirm''' di tory wey Tunde talk.|(My father will verify what Tunde said.)}}
 
+
:* {{ux|dv| We still dey try reach NSCDC to '''confirm''' dia side of di tori. |(bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)}}
# Egbokhare (frequency:Inf)
 
#: {{ux|dv|Oldman go '''confam''' di tory wey Tunde talk |(My father will verify what Tunde said.)}}
 
# mark-obj (frequency:22)
 
#: {{ux|dv|We still dey try reach NSCDC to '''confam''' dia side of di tori. |(bbc__98361, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Im add say investigation still dey on to '''confam''' wetin cause di fire. |(bbc__82757, __no translation__)}}
 
# obj (frequency:16)
 
#: {{ux|dv|'''Confam''' di Team |(bbc__26111, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|BBC Pidgin neva use free hand '''confam''' wetin di Senator Isa Missau |(bbc__18507, __no translation__)}}
 
# mark (frequency:6)
 
#: {{ux|dv|Femi Otedola imsef neva come out to '''confam''' or deny say im dey run for office. |(bbc__48996, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Any pesin get right to vote once you '''confam''' say you be Nigerian, you be registered voter your name appear ontop di register of Voters and you present your Permanent Voter's Card. |(bbc__15929, __no translation__)}}
 
# nsubj-obj (frequency:5)
 
#: {{ux|dv|Anoda doctor '''confam''' di hospital. |(bbc__15517, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Police neva '''confam''' wetin happen. |(bbc__82525, __no translation__)}}
 
# - (frequency:4)
 
#: {{ux|dv|'''Confam''' INEC list of elected Nigeria Senators Emeka Ihedioha don win Imo Govnorship election |(bbc__26110, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di tok-tok pesin for INEC inside Rivers State, Geraldine Ekelemu na im '''confam''' dis informate give BBC Pidgin. |(bbc__38983, __no translation__)}}
 
# conj-obj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Tok- tok pesin for di airline '''confam''' di tori and say dem catch di bird. |(bbc__94536, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Tok tok person for Plateau State Police Command, Matthias Tyopev, '''confam''' di attack but e no tok di casualty figure. |(bbc__94501, __no translation__)}}
 
# mark-nsubj (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Other minister nominee-dem, wey de '''confam''', na; |(ja102__4045, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Di candidates wey di senators '''confam''', Presido Buhari go swear dem into office and give dem ministry to control. |(bbc__62139, __no translation__)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|While Oga Ojijeogu bin no wan surrender di dish for original certificate to help 419 pipo, e tok say QR code dey all our certificates so you go fit scan and '''confam''' informate about who get certificate. |(bbc__100000, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Already Senate don screen  and '''confam''' 10 nominees: Sharon Ikaezor, George Akume, Godswill Akpabio, Olamilekan Adegbite, Chibuike Amaechi, Adamu Adamu, Olorunnibe Mamora, Chukwuemeka Nwajuiba, Uchechukwu Ogar, Ogbonnanya Onu . |(bbc__14221, __no translation__)}}
 
# cc-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Una go remember say, di number 9 senate bin screen and '''confam''' all di 43 nominee-dem, wey oga Buhari, bin send go meet dem. |(ja102__822, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|O ga Lawan, wey tok dis word, Wednesday, during di general sitting of di Senate, weyn ein bin dey respond to some word wey some of ein colleague-dem tok, e say, make any bodi no worry say, di government don dey do every-every to make sure dem send di list to di senate for dem to screen and '''confam''' dem, within di next few days. |(ja102__4412, __no translation__)}}
 
# obl:arg (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Adeshina Tiamiyu, wey be general manager for Lagos State Emergency Management Agency , '''confam''' to BBC say nobodi die or injure. |(bbc__12520, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Six lawyers '''confam''' to tori pipo Reuters say na true goment dey sharperly increase di way dem dey handle border-crosser cases wit focus on pipo from Haiti and Nigeria. |(bbc__89998, __no translation__)}}
 
# advcl-obj (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Some of di entries fit dey publish inside one book but dem neva '''confam''' dis info because dis go depend on approval from BBC. |(bbc__30808, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|South South Zonal Cordinator NOSDRA, Cyrus Nkangwung tell BBC Pidgin say dem don come '''confam''' di area wia di incident happen and dem go return for joint investigation visit to find out wetin cause di fire and all di tins wey destroy. |(bbc__91945, __no translation__)}}
 
 
 
====Derived forms====
 
 
 
 
 
====Synonyms====
 
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
 
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
* confirm 0.82 395, claim 0.63 674, command 0.61 350, suggest 0.60 108, reply 0.59 207, tell 0.59 9162, yan 0.59 543, admit 0.59 80, explain 0.58 837
+
* [[doubt]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: to verify
+
* English: ''verify''

Latest revision as of 20:59, 28 February 2024

Naija

Alternative forms

Etymology

From English: confirm

Pronunciation

  • kɔ̀nfâm

Play Play


Adjective

  1. Someting wey make sense die.
    • oboy na confirm tin o.  — (Bro, it's original.)
    • De dey sell confirm jeans for Dugbe.  — (Good jeans are sold at Dugbe.)
    • Di guy na confirm lecturer.  — (The guy is a good lecturer.)
    • Di man na confirm hegoatǃ  — (The man is lecherous!)
  2. Someting wey be surebanker
    • • No worry just come, item 7 na confirm.  —  (Don’t worry, just come, food is guaranteed.)
  3. As tings really be.
    • Na 178 pipo confirm dey inside plane wey go soon leave for Lagos, Nigeria.  — (bbc__69654, It was exactly 178 people that was inside the plane that will soon leave Lagos in Nigeria.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: right, certain, correct, original, actual

Verb

  • Make de look put for matter make de see if e be as de talk sey e be.
  • Oldman go confirm di tory wey Tunde talk.  — (My father will verify what Tunde said.)
  • We still dey try reach NSCDC to confirm dia side of di tori.  — (bbc__98361, We are still trying to reach the NSCDC to confirm their side of the story.)

Antonyms

Translations

  • English: verify