Difference between revisions of "cow"

Line 8: Line 8:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
+
# Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
+
#:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
 
+
# person wey e dey do like who no get [[sense]].
===Adjective===
+
#:*{{ux|dv|Na '''cow''' dey carry do pass one way for inside hold up. |(NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)}}
Na person wey e dey do like who no get [[sense]].
 
:*{{ux|dv|Na '''cow''' dey carry do pass one way for inside hold up. |(NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)}}
 
  
 
====Related forms====
 
====Related forms====

Revision as of 17:00, 11 August 2021

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

  1. Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
    • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)
  2. person wey e dey do like who no get sense.
    • Na cow dey carry do pass one way for inside hold up.  — (NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow, daft