Difference between revisions of "cow"

Line 5: Line 5:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Animal wey dey chop grass and wey get four leg  
+
# Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
#: {{ux|dv|Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant. |(NSC_Abonyi_ 2021, Famers are not pleased when cows iinvade their farms and eat up their crops.)}}
+
#:*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}}
 
+
===Adjective===
 +
# Na person wey e dey do like who no get [[sense]].
 +
#:*{{ux|dv|Na '''cow''' dey carry do pass one way for inside hold up. |(NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)}}
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]]
 
[[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]]
  
 
====Translation====
 
====Translation====
English: ''cow''
+
English: ''cow'', ''daft''

Revision as of 13:59, 16 February 2021

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

Noun

  1. Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
    • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)

Adjective

  1. Na person wey e dey do like who no get sense.
    • Na cow dey carry do pass one way for inside hold up.  — (NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow, daft