Difference between revisions of "cow"
(→Noun) |
(→Noun) |
||
Line 5: | Line 5: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | Animal wey dey chop grass and wey get four leg. | |
− | + | :*{{ux|dv|Farmer no dey happy if '''cow''' enter their farm go chop wetin de plant. |(NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)}} | |
+ | |||
===Adjective=== | ===Adjective=== | ||
# Na person wey e dey do like who no get [[sense]]. | # Na person wey e dey do like who no get [[sense]]. |
Revision as of 14:00, 16 February 2021
Naija
Etymology
From: English cow
Pronunciation
Noun
Animal wey dey chop grass and wey get four leg.
- Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant. — (NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)
Adjective
- Na person wey e dey do like who no get sense.
- Na cow dey carry do pass one way for inside hold up. — (NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)
Related forms
Translation
English: cow, daft