Difference between revisions of "cow"

Line 9: Line 9:
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
# Na person wey e dey do like who no get [[sense]].
+
Na person wey e dey do like who no get [[sense]].
#:*{{ux|dv|Na '''cow''' dey carry do pass one way for inside hold up. |(NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)}}
+
:*{{ux|dv|Na '''cow''' dey carry do pass one way for inside hold up. |(NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)}}
 +
 
 
====Related forms====
 
====Related forms====
 
[[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]]
 
[[cowtail]], [[cowleg]], [[cowhead]]

Revision as of 14:00, 16 February 2021

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

Noun

Animal wey dey chop grass and wey get four leg.

  • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)

Adjective

Na person wey e dey do like who no get sense.

  • Na cow dey carry do pass one way for inside hold up.  — (NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow, daft