cow

Naija

Etymology

From: English cow

Pronunciation

  • kâu


Noun

Animal wey dey chop grass and wey get four leg.

  • Farmer no dey happy if cow enter their farm go chop wetin de plant.  — (NSC_Abonyi_2021, Famers are not pleased when cows invade their farms and eat up their crops.)

Adjective

Na person wey e dey do like who no get sense.

  • Na cow dey carry do pass one way for inside hold up.  — (NSC_Abonyi_2021, Those who drive one-way in heavy traffic are senseless.)

Related forms

cowtail, cowleg, cowhead

Translation

English: cow, daft