cowhead

Naija

Etymology

From: English cow and head

Pronunciation

  • káùhɛ̀d

Play

Noun

Di part of nama body wey e eye, mouth and brain dey and wey dem dey take meat soup.

  • If you chop cowhead you go bow.  — (NSC_Abonyi_2020, Sauce made with the head portion of a cow is palatable.)

Synonym

gwongwo, nkwobi

Translation

  • English: a kind of beef sauce