cowleg

Revision as of 13:37, 16 February 2021 by 197.210.28.51 (talk) (→‎Synonym)

Naija

Etymology

From: English cow and leg

Pronunciation

káùlɛ̀g Play Play

Noun

Di bone part of nama bodi wey e take dey waka and wey de take dey make meat soup.

  • Na cowleg abi na nkwobi una get?  — (NSC_Abonyi_2020, Is it cowleg or entrails assortment that is available?)

Related form

cow

Synonym

isiewu, nkwobi

Translation

  • English: Sauce made with cow leg