cowleg

Revision as of 20:32, 3 December 2020 by 154.66.36.149 (talk) (→‎Noun)

Naija

Etymology

From: English cow and leg

Pronunciation

káùlɛ̀g Play Play

Noun

  1. Di bone part of nama bodi wey e take dey waka and wey de take dey make meat soup.
  • Na cowleg abi na nkwobi una get?  — (NSC_Abonyi_2020, Is it cowleg or entrails assortment that is available?)

Related forms

cowhead, cowtail

Synonym

isiewu, nkwobi

Translation

  • English: Sauce made with cow leg