Difference between revisions of "credit"

Line 7: Line 7:
  
 
===Noun===
 
===Noun===
* Wetin dem dey take recharge phone to fit make call.
+
# Wetin dem dey take recharge phone to fit make call.
:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}}
+
#:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}}
:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)}}
* something dem no pay for as dem collect.
+
# something dem no pay for as dem collect.
:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}}
+
#:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}}
:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Stop buying without money)}}
+
#:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Stop buying without money)}}
:* {{ux|dv|Na [[soso]] '''credit''' wey she sell fall dt her big shop. |(NSC_Legbeti_2020 Her  business collapsed due to lots of credit.)}}
+
#:* {{ux|dv|Na [[soso]] '''credit''' wey she sell fall dt her big shop. |(NSC_Legbeti_2020 Her  business collapsed due to lots of credit.)}}
* Di grade wey person get for exam.
+
# Di grade wey person get for exam.
:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)}}
+
#:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)}}
:* {{ux|dv|Me I no get wahala when I wan enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}}
+
#:* {{ux|dv|Me I no get wahala when I wan enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:29, 24 May 2021

Naija

Etymology

From: English credit

Pronunciation

  • krɛ́dìt

Noun

  1. Wetin dem dey take recharge phone to fit make call.
    • I wan buy credit.  — (Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)
    • Abeg buy me credit now o.  — (NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)
  2. something dem no pay for as dem collect.
    • I no dey sell credit.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
    • Try comot hand from credit.  — (jw__28856, Stop buying without money)
    • Na soso credit wey she sell fall dt her big shop.  — (NSC_Legbeti_2020 Her business collapsed due to lots of credit.)
  3. Di grade wey person get for exam.
    • I get four credit.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)
    • Me I no get wahala when I wan enter university because I don already get credit for Maths and English.  — (NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)

Synonyms

recharge card, airtime, gbese.

Antonyms

cash, F9

Translations

  • English: airtime for mobile phones, debt, exam grade.