Difference between revisions of "credit"

Line 16: Line 16:
 
# Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
 
# Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
 
#:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}}
 
#:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}}
#:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(Please buy airtime for me .)}}
 
# Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
 
# Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
 
#:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}}
Line 22: Line 22:
 
# Di grade wey person get for exam.
 
# Di grade wey person get for exam.
 
#:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)}}
 
#:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)}}
#:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}}
+
#:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Revision as of 13:07, 18 April 2023

Naija

Etymology

From: English credit

Pronunciation1

  • krɛ́dìt

Play Play

Pronunciation2

  • krɛ́dìt

Play Play

Noun

  1. Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
    • I wan buy credit.  — (Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)
    • Abeg buy me credit now o.  — (Please buy airtime for me .)
  2. Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
    • I no dey sell credit.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
    • Try comot hand from credit.  — (jw__28856, Try to stop buying things on credit.)
  3. Di grade wey person get for exam.
    • I get four credit.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)
    • Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get credit for Maths and English.  — (I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)

Synonyms

recharge card, airtime, gbese.

Antonyms

cash, F9

Translations

  • English: airtime for mobile phones, debt, exam grade.

Verb

  • Make person put money for person account
  • Until you credit am, e no go gree make you carry di car comot.  — (NSC_2021, Until you pay him, he wont allow you take the car.)
  • Abeg dey come, I go credit you. No lele.  — (NSC_2021, Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)

Translation

  • English: pay