Difference between revisions of "credit"
(→Noun) |
(→Verb) |
||
Line 34: | Line 34: | ||
===Verb=== | ===Verb=== | ||
* Make person put money for person account | * Make person put money for person account | ||
− | :* {{ux|dv| Until you '''credit''' am, e no go gree make you carry di car comot. |( | + | :* {{ux|dv| Until you '''credit''' am, e no go gree make you carry di car comot. |(Until you pay him, he wont allow you take the car.)}} |
− | :* {{ux|dv| Abeg dey come, I go '''credit''' you. No [[lele]]. |( | + | :* {{ux|dv| Abeg dey come, I go '''credit''' you. No [[lele]]. |(Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)}} |
====Translation==== | ====Translation==== | ||
* English: ''pay'' | * English: ''pay'' |
Latest revision as of 21:54, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English credit
Pronunciation1
- krɛ́dìt
Pronunciation2
- krɛ́dìt
Noun
- Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
- I wan buy credit. — (I want to buy airtime.)
- Abeg buy me credit now o. — (Please buy airtime for me .)
- Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
- I no dey sell credit. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
- Try comot hand from credit. — (jw__28856, Try to stop buying things on credit.)
- Di grade wey person get for exam.
- I get four credit. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)
- Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get credit for Maths and English. — (I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)
Synonyms
recharge card, airtime, gbese.
Antonyms
Translations
- English: airtime for mobile phones, debt, exam grade.
Verb
- Make person put money for person account
- Until you credit am, e no go gree make you carry di car comot. — (Until you pay him, he wont allow you take the car.)
- Abeg dey come, I go credit you. No lele. — (Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)
Translation
- English: pay