Difference between revisions of "credit"

 
(8 intermediate revisions by 3 users not shown)
Line 3: Line 3:
 
From: English ''credit''
 
From: English ''credit''
  
===Pronunciation===
+
===Pronunciation1===
 
* krɛ́dìt
 
* krɛ́dìt
 +
<sm2>Pcm-ng-credit 1.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-credit.m.ogg</sm2>
 +
 +
===Pronunciation2===
 +
* krɛ́dìt
 +
<sm2>Pcm-ng-credit 2.f.ogg</sm2>
 +
<sm2>Pcm-ng-credit2.m.ogg</sm2>
  
 
===Noun===
 
===Noun===
# Wetin dem dey take recharge phone to fit make call.
+
# Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
#:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}}
+
#:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(I want to buy airtime.)}}
#:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)}}
+
#:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(Please buy airtime for me .)}}
# something dem no pay for as dem collect.
+
# Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
 
#:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}}
 
#:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}}
#:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Stop buying without money)}}
+
#:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Try to stop buying things on credit.)}}
#:* {{ux|dv|Na [[soso]] '''credit''' wey she sell fall dt her big shop. |(NSC_Legbeti_2020 Her  business collapsed due to lots of credit.)}}
 
 
# Di grade wey person get for exam.
 
# Di grade wey person get for exam.
#:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)}}
+
#:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)}}
#:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I wan enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}}
+
#:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
Line 25: Line 31:
 
====Translations====
 
====Translations====
 
* English: ''airtime for mobile phones'', ''debt'', ''exam grade''.
 
* English: ''airtime for mobile phones'', ''debt'', ''exam grade''.
 +
 +
===Verb===
 +
* Make person put money for person account
 +
:* {{ux|dv| Until you '''credit''' am, e no go gree make you carry di car comot. |(Until you pay him, he wont allow you take the car.)}}
 +
:* {{ux|dv| Abeg dey come, I go '''credit''' you. No [[lele]]. |(Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)}}
 +
 +
====Translation====
 +
* English: ''pay''

Latest revision as of 21:54, 3 May 2023

Naija

Etymology

From: English credit

Pronunciation1

  • krɛ́dìt

Play Play

Pronunciation2

  • krɛ́dìt

Play Play

Noun

  1. Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
    • I wan buy credit.  — (I want to buy airtime.)
    • Abeg buy me credit now o.  — (Please buy airtime for me .)
  2. Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
    • I no dey sell credit.  — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
    • Try comot hand from credit.  — (jw__28856, Try to stop buying things on credit.)
  3. Di grade wey person get for exam.
    • I get four credit.  — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)
    • Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get credit for Maths and English.  — (I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)

Synonyms

recharge card, airtime, gbese.

Antonyms

cash, F9

Translations

  • English: airtime for mobile phones, debt, exam grade.

Verb

  • Make person put money for person account
  • Until you credit am, e no go gree make you carry di car comot.  — (Until you pay him, he wont allow you take the car.)
  • Abeg dey come, I go credit you. No lele.  — (Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)

Translation

  • English: pay