Difference between revisions of "credit"
(→Verb) |
|||
(22 intermediate revisions by 9 users not shown) | |||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
− | |||
− | |||
− | |||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From :English 'credit' | + | From: English ''credit'' |
− | === | + | ===Pronunciation1=== |
* krɛ́dìt | * krɛ́dìt | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-credit 1.f.ogg</sm2> | ||
+ | <sm2>Pcm-ng-credit.m.ogg</sm2> | ||
− | === | + | ===Pronunciation2=== |
− | * | + | * krɛ́dìt |
− | + | <sm2>Pcm-ng-credit 2.f.ogg</sm2> | |
− | + | <sm2>Pcm-ng-credit2.m.ogg</sm2> | |
− | |||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | + | # Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message. | |
− | + | #:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(I want to buy airtime.)}} | |
− | + | #:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(Please buy airtime for me .)}} | |
− | + | # Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later. | |
− | : {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |( | + | #:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Try to stop buying things on credit.)}} | |
− | #: {{ux|dv| | + | # Di grade wey person get for exam. |
− | #: {{ux|dv| | + | #:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)}} |
− | + | #:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}} | |
− | #: {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, | ||
− | |||
− | # | ||
− | #: {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)}} | ||
− | #: {{ux|dv| | ||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
− | |||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | + | [[recharge card]], [[airtime]], [[gbese]]. | |
− | |||
====Antonyms==== | ====Antonyms==== | ||
− | + | [[cash]], [[F9]] | |
====Translations==== | ====Translations==== | ||
− | * English: airtime for mobile phones | + | * English: ''airtime for mobile phones'', ''debt'', ''exam grade''. |
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person put money for person account | ||
+ | :* {{ux|dv| Until you '''credit''' am, e no go gree make you carry di car comot. |(Until you pay him, he wont allow you take the car.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Abeg dey come, I go '''credit''' you. No [[lele]]. |(Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''pay'' |
Latest revision as of 21:54, 3 May 2023
Naija
Etymology
From: English credit
Pronunciation1
- krɛ́dìt
Pronunciation2
- krɛ́dìt
Noun
- Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
- I wan buy credit. — (I want to buy airtime.)
- Abeg buy me credit now o. — (Please buy airtime for me .)
- Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
- I no dey sell credit. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
- Try comot hand from credit. — (jw__28856, Try to stop buying things on credit.)
- Di grade wey person get for exam.
- I get four credit. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits.)
- Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get credit for Maths and English. — (I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)
Synonyms
recharge card, airtime, gbese.
Antonyms
Translations
- English: airtime for mobile phones, debt, exam grade.
Verb
- Make person put money for person account
- Until you credit am, e no go gree make you carry di car comot. — (Until you pay him, he wont allow you take the car.)
- Abeg dey come, I go credit you. No lele. — (Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)
Translation
- English: pay