Difference between revisions of "credit"
(→Noun) |
EmekaFelixO (talk | contribs) (→Noun) |
||
Line 7: | Line 7: | ||
===Noun=== | ===Noun=== | ||
− | # Wetin | + | # Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message. |
#:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}} | #:* {{ux|dv|I wan buy '''credit'''. |(Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)}} | #:* {{ux|dv| Abeg buy me '''credit''' now o. |(NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)}} | ||
− | # | + | # Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later. |
#:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}} | #:* {{ux|dv|I no dey sell '''credit'''. |(ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)}} | ||
#:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Stop buying without money)}} | #:* {{ux|dv|Try comot hand from '''credit'''. |(jw__28856, Stop buying without money)}} | ||
− | |||
# Di grade wey person get for exam. | # Di grade wey person get for exam. | ||
#:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)}} | #:* {{ux|dv|I get four '''credit'''. |(IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)}} | ||
− | #:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I | + | #:* {{ux|dv|Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get '''credit''' for Maths and English. |(NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
Line 25: | Line 24: | ||
====Translations==== | ====Translations==== | ||
* English: ''airtime for mobile phones'', ''debt'', ''exam grade''. | * English: ''airtime for mobile phones'', ''debt'', ''exam grade''. | ||
+ | |||
+ | ===Verb=== | ||
+ | * Make person put money for person account | ||
+ | :* {{ux|dv| Until you '''credit''' am, e no go gree make you carry di car comot. |(NSC_2021, Until you pay him, he wont allow you take the car.)}} | ||
+ | :* {{ux|dv| Abeg dey come, I go '''credit''' you. No [[lele]]. |(NSC_2021, Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)}} | ||
+ | |||
+ | ====Translation==== | ||
+ | * English: ''pay'' |
Revision as of 15:48, 27 July 2021
Naija
Etymology
From: English credit
Pronunciation
- krɛ́dìt
Noun
- Wetin de buy dey put for phone make di network people gree dem make call or send text message.
- I wan buy credit. — (Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)
- Abeg buy me credit now o. — (NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)
- Wetin go happen wey be sey person go buy someting and e say make e bring di money come later.
- I no dey sell credit. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
- Try comot hand from credit. — (jw__28856, Stop buying without money)
- Di grade wey person get for exam.
- I get four credit. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)
- Me I no go get wahala when I want enter university because I don already get credit for Maths and English. — (NSC_Legbeti_2020. I didn't find admission into the university hard to get since I already had credit in Mathematics and English.)
Synonyms
recharge card, airtime, gbese.
Antonyms
Translations
- English: airtime for mobile phones, debt, exam grade.
Verb
- Make person put money for person account
- Until you credit am, e no go gree make you carry di car comot. — (NSC_2021, Until you pay him, he wont allow you take the car.)
- Abeg dey come, I go credit you. No lele. — (NSC_2021, Please start coming down, I'll pay you. It's nothing.)
Translation
- English: pay