credit
Naija
Etymology
From: English credit
Pronunciation
- krɛ́dìt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 4
- Frequency rank in NSC treebank: 1321
- Frequency in raw corpus: 50
- Frequency rank in raw corpus: 3139
Noun
- Wetin de dey take recharge phone to fit make call.
- I wan buy credit. — (Egbokhare_2020, I want to buy airtime.)
- Abeg buy me credit now o. — (NSC_Agnes_2020, Please buy airtime for me .)
- when person buy something sey e go bring money later.
- I no dey sell credit. — (ENU_17_Buying-Grocery_DG__94, I don't sell on credit.)
- Try comot hand from credit. — (jw__28856, Stop buying without money)
- Di grade wey person get for exam.
- I get four credit. — (IBA_01_Fola-Lifestory_MG__78, I got four credits (in WASCE).)
Related forms
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: airtime for mobile phones, credit, exam grade.