dede

Revision as of 09:48, 11 November 2022 by Emeka (talk | contribs) (→‎Etymology)

Naija

Etymology

From: edede

Pronunciation

  • dédè

Play


Noun

  • Person wey no get sense.
  • You be dede o.  — (Egbokhare_2020, You are a fool.)
  • Na so e dey do like dede for di presentation.  — (NSC_2021, He/she was behaving like a fool at the presentation.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: fool