dede
Naija
Etymology
From: edede
Pronunciation
- dèdé
Noun
- Person wey no get sense.
- You be dede o. — (You are a fool.)
- Na so e dey do like dede for di presentation. — (He/she was behaving like a fool at the presentation.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: fool