Difference between revisions of "ehen"

 
(3 intermediate revisions by 2 users not shown)
Line 7: Line 7:
  
 
===Pronunciation===
 
===Pronunciation===
* ɛ̀h
+
* ɛ̀hɛ̂
 
<sm2>Pcm-ng-ehen.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ehen.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-ehen.m.ogg</sm2>
 
<sm2>Pcm-ng-ehen.m.ogg</sm2>
  
 
===Interjection===
 
===Interjection===
* Word wey dey show sey person wan hear or carry ear put for wetin [[anoder]] person dey [[talk]] or sey e dey happy put sey [[hand]] meet anoder person.
+
* Word wey dey show sey person dey listen and put mind for wetin anoder person dey talk
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(NSC_2021, Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}}
:*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(NSC_2021, Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}}
+
:*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}}
:*{{ux|dv|'''Ehen''', as police gbab am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey.|(NSC_2021, Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)}}
+
:*{{ux|dv|'''Ehen''', as police gbab am for night na God don catch am for di [[kurukere]] waka wey e take de dey.|(Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 10:28, 29 February 2024

Naija

Alternative forms

ehn

Etymology

From: unknown

Pronunciation

  • ɛ̀hɛ̂

Play Play

Interjection

  • Word wey dey show sey person dey listen and put mind for wetin anoder person dey talk
  • Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far.  — (Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
  • Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen?  — (Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
  • Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey.  — (Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)

Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: Yes, alright, okay, serves him right