Difference between revisions of "ehen"
Line 12: | Line 12: | ||
===Interjection=== | ===Interjection=== | ||
− | * Word wey dey show sey person | + | * Word wey dey show sey person dey listen and put mind for wetin anoder person dey talk |
:*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}} | :*{{ux|dv|'''Ehen''' na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. |(Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)}} | ||
:*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}} | :*{{ux|dv|Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...'''Ehen''' wetin come happen? |(Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)}} |
Latest revision as of 10:28, 29 February 2024
Naija
Alternative forms
Etymology
From: unknown
Pronunciation
- ɛ̀hɛ̂
Interjection
- Word wey dey show sey person dey listen and put mind for wetin anoder person dey talk
- Ehen na wetin you be dey tell me that time? My mind don travel go far. — (Okay/Alright, what were you saying? I was distracted in thoughts.)
- Messi dribble one defender, dodge anoder one leg na im na im...Ehen wetin come happen? — (Messi dribbled the first defender, feinted a second then then... So what then happened?)
- Ehen, as police gbab am for night na God don catch am for di kurukere waka wey e take de dey. — (Serves him/her right! The night arrest exposed to us that s/he indulges in shady activities to make a good living.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: Yes, alright, okay, serves him right