Difference between revisions of "front"

Line 15: Line 15:
  
 
===Definition===
 
===Definition===
anything wey no dey back
+
Anything wey no dey back
  
 
===Noun===
 
===Noun===
Line 25: Line 25:
 
#*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. |(NSC_Odirin_2020, That man really likes women who are busty.)}}
 
#*{{ux|dv| Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. |(NSC_Odirin_2020, That man really likes women who are busty.)}}
  
===Adverb===
+
====Synonyms====
# wetin never happen
+
[[ breast ]],
#* {{ux|dv|For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
+
 
 +
====Antonyms====
 +
[[back]], [[backyard]],
 +
 
 +
====Translations====
 +
English: ''front ''
  
===Related Forms===
+
===Verb===
Backyard
+
#  Make person dey show imsef.
 +
#:* {{ux|dv| Why you too dey front? | (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward? ) }}
 +
#  Make person dey back person.
 +
#:* {{ ux|dv| Who dey front for di guy? | (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
breast,
+
[[forward]], [[jump]], [[back]]
  
 
====Antonyms====
 
====Antonyms====
back
+
[[gentle]],
 +
 
 +
====Translations====
 +
English: ''forward''
 +
 
 +
===Adverb===
 +
# wetin never happen
 +
#* {{ux|dv| For '''front''' we fit regret. |(jw__11778, __ In the future we may regret.)}}
 +
====Synonym====
 +
[[tomorrow]]
 +
====Antonyms====
 +
[[ before ]], [[pass]]
  
 
====Translations====
 
====Translations====
English: be in front, of cloth, the face
+
English: ''future''

Revision as of 16:18, 7 October 2020

Naija

Etymology

From English front

Pronunciation

  • frɔ̂nt

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 17
  • Frequency rank in NSC treebank: 519
  • Frequency in raw corpus: 615
  • Frequency rank in raw corpus: 557

Definition

Anything wey no dey back

Noun

  1. Position wey dey before
    • Okay sit for front  — (Deuber__4937, __Alright, sit at the front)
  2. where someting from start.
    • E decide to read di whole Bible – front to back.  — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
  3. Woman breast
    • Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die.  — (NSC_Odirin_2020, That man really likes women who are busty.)

Synonyms

breast ,

Antonyms

back, backyard,

Translations

English: front

Verb

  1. Make person dey show imsef.
    • Why you too dey front?  —  (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward? )
  2. Make person dey back person.
    • Who dey front for di guy?  —  (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)

Synonyms

forward, jump, back

Antonyms

gentle,

Translations

English: forward

Adverb

  1. wetin never happen
    • For front we fit regret.  — (jw__11778, __ In the future we may regret.)

Synonym

tomorrow

Antonyms

before , pass

Translations

English: future