Difference between revisions of "front"
(→Noun) |
|||
Line 26: | Line 26: | ||
====Synonyms==== | ====Synonyms==== | ||
− | [[ breast ]] | + | [[ breast ]] |
====Antonyms==== | ====Antonyms==== |
Revision as of 23:57, 7 October 2020
Naija
Etymology
From: English front
Pronunciation
- frɔ̂nt
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 17
- Frequency rank in NSC treebank: 519
- Frequency in raw corpus: 615
- Frequency rank in raw corpus: 557
Definition
Anything wey no dey back
Noun
- Position wey dey before
- Okay sit for front — (Deuber__4937, __Alright, sit at the front)
- Where someting from start
- E decide to read di whole Bible – front to back. — (bbc__44147, He/she decided to read the bible, from front to back.)
- Woman breast
- Dat guy too dey like people wey be sey deir front na die. — (NSC_Odirin_2020, That man really likes women who are busty.)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: front
Verb
- Make person dey show imsef.
- Why you too dey front? — (NSC_Odirin_2020, Why are you always too forward? )
- Make person dey back person.
- Who dey front for di guy? — (NSC_Odirin_2020, Who is backing him up?)
Synonyms
Antonyms
Translations
English: forward
Adverb
- wetin never happen
- For front we fit regret. — (jw__11778, __ In the future we may regret.)
Synonym
Antonyms
Translations
English: future