Difference between revisions of "gada"

 
(5 intermediate revisions by 4 users not shown)
Line 8: Line 8:
 
* gádà
 
* gádà
 
<sm2>Pcm-ng-gada.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-gada.f.ogg</sm2>  
<sm2>Pcm-ng-gada.m.ogg</sm2>  
+
<sm2>Pcm-ng-gada.m.ogg</sm2>
  
 
===Adjective===
 
===Adjective===
 
#Sey person get money.
 
#Sey person get money.
#:*{{ux|dv| Obobs, di man '''gada''' o.|(Egbokhare_2021, Wow, the man is very wealthy!)}}
+
#:*{{ux|dv| Obobs, di man '''gada''' o.|(Wow, the man is very wealthy!)}}
#Sey woman get correct carry body.
+
#Sey woman get body.
#:*{{ux|dv|Di babe too '''gada''' o.|(Egbokhare_2021, The lady is quite voluptuous!)}}
+
#:*{{ux|dv|Di babe too '''gada''' o.|(The lady is quite voluptuous!)}}
 
+
#Sey man get big prick.
 +
#:*{{ux|dv| Men wey '''gada''' full for street. Dey tell your woman sey you no get time. E go do you like feem. |(Men wey gada full for street. Continue to dey tell your woman sey you no get time. E go do you like feem. (They are very endowed men out there. Keep telling your partner that you don’t have time for them. You’ll be shocked.)}}
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
 
* [[loaded]]
 
* [[loaded]]
 
 
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: ''wealthy'', ''curvaceous''
+
* English: ''wealthy'', ''curvaceous, endowed''
  
 
===Verb===
 
===Verb===
 
#Make someting or people come plenty for one place.
 
#Make someting or people come plenty for one place.
 
#:*{{ux|dv|After two hours wey I comot, people '''gada''' dey discuss wetin happen. |(bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)}}
 
#:*{{ux|dv|After two hours wey I comot, people '''gada''' dey discuss wetin happen. |(bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)}}
#:*{{ux|dv|Deje, wey be vulcaniser say wetin him see na police pipo '''gada''' one man, di next tin na gunshot we hear. |(bbc__28059, Deje, the vulcaniser said he witnessed the police surround a certain man and then heard report from their guns.)}}
 
 
#:*{{ux|dv|Sotay I con enter, I con '''gada''' money enter school. |(IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)}}
 
#:*{{ux|dv|Sotay I con enter, I con '''gada''' money enter school. |(IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)}}
 
#:*{{ux|dv|He say, di state don begin dey '''gada''' all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money. |(ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)}}
 
#:*{{ux|dv|He say, di state don begin dey '''gada''' all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money. |(ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)}}
 
#Make people join hand do someting.  
 
#Make people join hand do someting.  
#:*{{ux|dv|Na community and rescue pipo '''gada''' to free di pickin. |(bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)}}
+
#:*{{ux|dv|Na community and rescue [[pipo]] '''gada''' to free di [[pikin]]. |(bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)}}
  
  

Latest revision as of 14:03, 31 May 2023

Naija

Alternative Forms

Etymology

From: English gather

Pronunciation

  • gádà

Play Play

Adjective

  1. Sey person get money.
    • Obobs, di man gada o.  — (Wow, the man is very wealthy!)
  2. Sey woman get body.
    • Di babe too gada o.  — (The lady is quite voluptuous!)
  3. Sey man get big prick.
    • Men wey gada full for street. Dey tell your woman sey you no get time. E go do you like feem.  — (Men wey gada full for street. Continue to dey tell your woman sey you no get time. E go do you like feem. (They are very endowed men out there. Keep telling your partner that you don’t have time for them. You’ll be shocked.)

Synonyms

Translations

  • English: wealthy, curvaceous, endowed

Verb

  1. Make someting or people come plenty for one place.
    • After two hours wey I comot, people gada dey discuss wetin happen.  — (bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)
    • Sotay I con enter, I con gada money enter school.  — (IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)
    • He say, di state don begin dey gada all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money.  — (ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)
  2. Make people join hand do someting.
    • Na community and rescue pipo gada to free di pikin.  — (bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)


Synonyms

Antonyms

Translations

  • English: gather, save, surround, collaborate