gada
Naija
Alternative Forms
Etymology
From: English gather
Pronunciation
- gádà
Adjective
- Sey person get money.
- Obobs, di man gada o. — (Egbokhare_2021, Wow, the man is very wealthy!)
- Sey woman get correct carry body.
- Di babe too gada o. — (Egbokhare_2021, The lady is quite voluptuous!)
Synonyms
Translations
- English: wealthy, curvaceous
Verb
- Make someting or people come plenty for one place.
- After two hours wey I comot, people gada dey discuss wetin happen. — (bbc__13226, Two hours after I left, people gathered to discuss what had happened.)
- Deje, wey be vulcaniser say wetin him see na police pipo gada one man, di next tin na gunshot we hear. — (bbc__28059, Deje, the vulcaniser said he witnessed the police surround a certain man and then heard report from their guns.)
- Sotay I con enter, I con gada money enter school. — (IBA_12_Pop-Corn_M__11, Eventually I got admission, and saved money for tuition and accommodation.)
- He say, di state don begin dey gada all ein money and dey also dey try to create some new area-dem, wey dem go pass take dey generate extra money. — (ja102__2045, He said the State has started conserving her funds and seeking other ways to generate revenue.)
- Make people join hand do someting.
- Na community and rescue pipo gada to free di pickin. — (bbc__70280, There was a collaboration between the community and the rescuers to release the child.)
Synonyms
Antonyms
Translations
- English: gather, save, surround, collaborate