Difference between revisions of "ganja"
(→Naija) |
|||
Line 1: | Line 1: | ||
==Naija== | ==Naija== | ||
===Etymology=== | ===Etymology=== | ||
− | From: Hindi''gāṁjā'' | + | From: Hindi ''gāṁjā'' |
===Pronunciation=== | ===Pronunciation=== |
Revision as of 15:09, 3 November 2020
Naija
Etymology
From: Hindi gāṁjā
Pronunciation
- gándʒà
Frequency
- Frequency in NSC treebank: 0
- Frequency rank in NSC treebank: inf
- Frequency in raw corpus: 1
- Frequency rank in raw corpus: 35482
Definition
- Na wetin dem dey smoke to dey high.
Noun
- na wetin person smoke to fit high
- Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke ganja. — NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp
- Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im ganja on stage live! — NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)
Synonyms
- weed, igbo, grass, indian hemp, gbana
Translations
- English: indian hemp,marijuana
Adjective
- na when person dey behave like who high
- De youth leader dey behave like ganja dey work am. — NSC_Agnes. (The youth leader is behaving like he is high on marijuana)
Relateed form
Synonyms
- weed, igbo, grass, indian hemp
Translations
- English: intoxicatant