Difference between revisions of "ganja"

Line 13: Line 13:
 
* Frequency in raw corpus: 1
 
* Frequency in raw corpus: 1
 
* Frequency rank in raw corpus: 35482
 
* Frequency rank in raw corpus: 35482
 +
===Definition===
 +
* Na wetin person smoke to fit high.
 
===Noun===
 
===Noun===
#na wetin person smoke to fit high
+
 
 
#:* {{ux|dv|Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke '''ganja'''. |NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp}}
 
#:* {{ux|dv|Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke '''ganja'''. |NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp}}
 
#:* {{ux|dv|Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im '''ganja''' on stage live!|NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)}}
 
#:* {{ux|dv|Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im '''ganja''' on stage live!|NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)}}

Revision as of 17:26, 4 November 2020

Naija

Etymology

From: Hindi gāṁjā

Pronunciation

  • gándʒà

Play Play

Frequency

  • Frequency in NSC treebank: 0
  • Frequency rank in NSC treebank: inf
  • Frequency in raw corpus: 1
  • Frequency rank in raw corpus: 35482

Definition

  • Na wetin person smoke to fit high.

Noun

    • Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke ganja.  — NSC_Agnes. Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp
    • Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im ganja on stage live!  — NSC_Agnes. (I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage)

Synonyms

Translations

  • English: indian hemp,marijuana

Adjective

  1. na when person dey behave like who high ontop drug
    • De youth leader dey behave like ganja dey work am.  — NSC_Agnes. (The youth leader is behaving like he is high on marijuana)

Relateed form

high, airy

Synonyms

Translations

  • English: intoxicatant