ganja
Naija
Etymology
From: Hindi gañjā meaning powerful preparation from cannabis sativa
Pronunciation
- gándʒà
Noun
- Wetin de dey smoke make de for high.
- Some people just tink for deir mind say all de boys for Ajegunle dey smoke ganja. — (NSC_Agnes_2020, Some people believe all Ajegunle boys smoke Indian hemp.)
- Fela na my guy anyday, de guy no send anybody, he dey smoke im ganja on stage live! — (NSC_Agnes _2020, I like Fela for his fearlessness. He smokes Indian hemp while on live stage.)
Synonyms
- weed, igbo, grass, indian hemp, gbana
Translations
- English: indian hemp, marijuana