Difference between revisions of "garri"
(→Noun) |
|||
Line 18: | Line 18: | ||
#:*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)}} | #:*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)}} | ||
#:* {{ux|dv| Na egusi dey make sense to use take chop '''garri''' pass. |(NSC_2021, Egusi is the best soup to eat garri with.)}} | #:* {{ux|dv| Na egusi dey make sense to use take chop '''garri''' pass. |(NSC_2021, Egusi is the best soup to eat garri with.)}} | ||
− | # Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or | + | # Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am. |
#:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri''' with groundnut or [[kulikuli]].|(Egbokhare_2021, I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)}} | #:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri''' with groundnut or [[kulikuli]].|(Egbokhare_2021, I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)}} | ||
#:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)}} | #:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)}} | ||
− | #:* {{ux|dv| [[Soak and travel]] na better style to drink '''garri''' when money no dey.|(NSC_2021, | + | #:* {{ux|dv| [[Soak and travel]] na better style to drink '''garri''' when money no dey.|(NSC_2021, To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)}} |
====Synonyms==== | ====Synonyms==== |
Revision as of 20:30, 18 September 2022
Naija
Alternative forms
Etymology
From: Hausa garri meaning Anything in powder form.
Pronunciation
- gàrí
Noun
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
- Some people dey sell garri for congo, oder people dey sell for paint rubber. — (NSC_2021,People sell garri in different measures.)
- Garri don join rice dey dear for market. — (NSC_2021, Garri is now almost as expensive as rice.)
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become swallow wey some people dey call eba.
- You serve soup different, put garri different. — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)
- Na egusi dey make sense to use take chop garri pass. — (NSC_2021, Egusi is the best soup to eat garri with.)
- Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
- I like dey soak garri with groundnut or kulikuli. — (Egbokhare_2021, I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)
- I drink garri like sey tomorrow no dey. — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)
- Soak and travel na better style to drink garri when money no dey. — (NSC_2021, To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)
Synonyms
Translations
- English: garri