Difference between revisions of "garri"

 
Line 13: Line 13:
 
===Noun===
 
===Noun===
 
#Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
 
#Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
#:* {{ux|dv| Some people dey sell '''garri''' for [[congo]], oder people dey sell for [[paint rubber]]. |(NSC_2021,People sell garri in different measures.)}}
+
#:* {{ux|dv| Some people dey sell '''garri''' for [[congo]], oder people dey sell for [[paint rubber]]. |(People sell garri in different measures.)}}
#:* {{ux|dv| '''Garri''' don join rice dey [[dear]] for market. | (NSC_2021, Garri is now almost as expensive as rice.)}}
+
#:* {{ux|dv| '''Garri''' don join rice dey [[dear]] for market. | (Garri is now almost as expensive as rice.)}}
 
# Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become [[swallow]] wey some people dey call [[eba]].
 
# Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become [[swallow]] wey some people dey call [[eba]].
 
#:*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)}}
 
#:*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)}}
#:* {{ux|dv| Na egusi dey make sense to use take chop '''garri''' pass. |(NSC_2021, Egusi is the best soup to eat garri with.)}}
+
#:* {{ux|dv| Na egusi dey make sense to use take chop '''garri''' pass. |(Egusi is the best soup to eat garri with.)}}
 
# Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
 
# Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
#:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri''' with groundnut or [[kulikuli]].|(Egbokhare_2021, I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)}}
+
#:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri''' with groundnut or [[kulikuli]].|(I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)}}
 
#:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)}}
 
#:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)}}
#:* {{ux|dv| [[Soak and travel]] na better style to drink '''garri''' when money no dey.|(NSC_2021, To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)}}
+
#:* {{ux|dv| [[Soak and travel]] na better style to drink '''garri''' when money no dey.|(To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)}}
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====

Latest revision as of 14:10, 31 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Hausa garri meaning Anything in powder form.

Pronunciation

  • gàrí

Play Play

Noun

  1. Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
    • Some people dey sell garri for congo, oder people dey sell for paint rubber.  — (People sell garri in different measures.)
    • Garri don join rice dey dear for market.  —  (Garri is now almost as expensive as rice.)
  2. Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become swallow wey some people dey call eba.
    • You serve soup different, put garri different.  — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)
    • Na egusi dey make sense to use take chop garri pass.  — (Egusi is the best soup to eat garri with.)
  3. Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
    • I like dey soak garri with groundnut or kulikuli.  — (I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)
    • I drink garri like sey tomorrow no dey.  — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)
    • Soak and travel na better style to drink garri when money no dey.  — (To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)

Synonyms

Translations

  • English: garri