Difference between revisions of "garri"

 
(10 intermediate revisions by 5 users not shown)
Line 1: Line 1:
 
==Naija==
 
==Naija==
 
===Alternative forms===
 
===Alternative forms===
* gari
+
* [[gari]]
  
 
===Etymology===
 
===Etymology===
Line 10: Line 10:
 
<sm2>Pcm-ng-garri.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-garri.f.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-garri.m.ogg</sm2>  
 
<sm2>Pcm-ng-garri.m.ogg</sm2>  
 
===Frequency===
 
* Frequency in NSC treebank: 12
 
* Frequency rank in NSC treebank: 652
 
* Frequency in raw corpus: 111
 
* Frequency rank in raw corpus: 1947
 
  
 
===Noun===
 
===Noun===
+
#Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
* cassava wey de don do wey dem fit use make eba or soak am like dat
+
#:* {{ux|dv| Some people dey sell '''garri''' for [[congo]], oder people dey sell for [[paint rubber]]. |(People sell garri in different measures.)}}
 
+
#:* {{ux|dv| '''Garri''' don join rice dey [[dear]] for market. | (Garri is now almost as expensive as rice.)}}
 
+
# Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become [[swallow]] wey some people dey call [[eba]].
#  (frequency:Inf)
+
#:*{{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)}}
#: {{ux|dv|I like dey soak '''garri'''.|Egbokhareno translation}}
+
#:* {{ux|dv| Na egusi dey make sense to use take chop '''garri''' pass. |(Egusi is the best soup to eat garri with.)}}
# (frequency:64)
+
# Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
#: {{ux|dv|You make '''garri'''. |(ABJ_GWA_05_Tailoring_DG__51, You prepare your garri.)}}
+
#:*{{ux|dv|I like dey soak '''garri''' with groundnut or [[kulikuli]].|(I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)}}
#: {{ux|dv|E don drink '''garri'''. |(PRT_05_Ghetto-Life_MG__34, He has drunk garri.)}}
+
#:*{{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)}}
+
#:* {{ux|dv| [[Soak and travel]] na better style to drink '''garri''' when money no dey.|(To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)}}
#: {{ux|dv|I drink '''garri''' like sey tomorrow no dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__45, I drink garri as if there was no tomorrow.)}}
 
 
#: {{ux|dv|You serve soup different, put '''garri''' different. |(NST_cleaned__22096, __no translation__)}}
 
# acl:relcl (frequency:3)
 
#: {{ux|dv|Sey I never smoke my '''garri''' finish '''garri''' wey e no even get sugar. |(NST_cleaned__20358, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|Eh di truth be sey di '''garri''' wey you chop, eh de no put am where rat dey. |(ENU_12_Social-Life_DG__52, Eh, the truth is that the garri which you eat, eh, they did not put it where there were rats.)}}
 
# cc (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Ehen but rat, and '''garri''', wetin concern rat, concern '''garri'''. |(ENU_12_Social-Life_DG__48, Ehen, but rat and garri, what concerns rats concerns garri.)}}
 
#: {{ux|dv|Wetin you fit help dem do, even if na pure water or '''garri''' you decide to produce or supply e go guide you on di place to go buy di land and how di size of di land go dey. |(bbc__99603, __no translation__)}}
 
# nmod:poss (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|Sey I never smoke my '''garri''' finish '''garri''' wey e no even get sugar. |(JOS_24_Football_M__23, That I have not finished drinking my garri, garri which does does not even have sugar.)}}
 
#: {{ux|dv|Me wey I dey go Ogbete market go dey buy am, I know where de keep deir '''garri''' me? |(ENU_12_Social-Life_DG__55, I who go to Ogbete market to go and buy it, do I know where they keep their garri ?)}}
 
# advmod-det (frequency:2)
 
#: {{ux|dv|As I d~, I go go dey give am all dese '''garri''', kulkuli, groundnut. |(NST_cleaned__29054, __no translation__)}}
 
#: {{ux|dv|So rat no reach where you we '''garri''' so rat no reach where di '''garri''' we~… |(NST_cleaned__4294, __no translation__)}}
 
  
 
====Synonyms====
 
====Synonyms====
* fish 0.81 323, rat 0.80 90, water 0.80 1456, meat 0.79 329, beans 0.78 97, grass 0.76 139, salt 0.75 94, leaf 0.75 102, bag 0.74 175
+
* [[eba]], [[swallow]],
 
 
====Antonyms====
 
* fish 0.81 323, rat 0.80 90, water 0.80 1456, meat 0.79 329, beans 0.78 97, grass 0.76 139, salt 0.75 94, leaf 0.75 102, bag 0.74 175
 
  
 
====Translations====
 
====Translations====
* English: processed cassava
+
* English: ''garri''

Latest revision as of 14:10, 31 May 2023

Naija

Alternative forms

Etymology

From: Hausa garri meaning Anything in powder form.

Pronunciation

  • gàrí

Play Play

Noun

  1. Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am.
    • Some people dey sell garri for congo, oder people dey sell for paint rubber.  — (People sell garri in different measures.)
    • Garri don join rice dey dear for market.  —  (Garri is now almost as expensive as rice.)
  2. Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, put hot water con turn or pound am wey go become swallow wey some people dey call eba.
    • You serve soup different, put garri different.  — (NST_cleaned__22096, The soup is served in a plate different than the one with the garri.)
    • Na egusi dey make sense to use take chop garri pass.  — (Egusi is the best soup to eat garri with.)
  3. Cassava wey dem peel, soak, comot di water, con fry am, wey person fit put ordinary or coldwater drink am.
    • I like dey soak garri with groundnut or kulikuli.  — (I love to eat garri with groundnuts or kulikuli)
    • I drink garri like sey tomorrow no dey.  — (ENU_12_Social-Life_DG__45, I ate garri a lot.)
    • Soak and travel na better style to drink garri when money no dey.  — (To allow garri soak and then swell, is a really good wat to eat garri when you are broke.)

Synonyms

Translations

  • English: garri